Una weh done o!

Make una jollof with ayoba plus data no go cost anytin with MTN (On ya Internet o!)

Abeg make una press “download now” make de app enta your phone:

DOWNLOAD NOW

As you dey install ayoba, once de message “Trust” flash for screen, press am.

OR

*For the downloads, you go pay standard data charges.

Made brighter by

For ayoba persin fit: Send plus receive SMS, photo, videos, files and voice notes. Make una enjoy de plenty channels wey go update you on gbedu,football, fashion plus plenti other tins. Full enjoyment still dey with brekete awuff games